Fela Kuti
Suffer
Nxany Piper



Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer suffer
Shey you no Dey tire (hhhmmmm)
Shey you no Dey
Suffer suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
No love cuz my people dem Dey suffer
No joy cuz my people dem Dey suffer
No love cuz my people Dey don tire
Say my people Dem dey suffer
Say my people dem dey

Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer suffer
Say my people Dem dey suffer (hhhhmmmm)
Say my people dem dey
Make you no go Dey hurry me
Say na the money wey Dey worry me
I never get money and she wan see me
Make you come see P
I was broke as fuck I wasn’t on shit Gee
He Goan tell my business to a lonely bitch I got kicked out of the crib cuz I was owing fees
And I know my pain expensive but this life ain’t cheap

Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer suffer
Suffer suffer
Say my people dem dey suffer
No love cuz my people dem Dey suffer
No joy cuz my people dem Dey suffer
No love cuz my people Dey don tire
No love (hhmhhmmm)

Suffer suffer
Suffer suffer
Suffer suffer suffer
Suffer Suffer
Suffer suffer
Suffer suffer

(FELA )
Yes if you are in England 🏴 music can be an instrument of enjoyment where you can sing about love , you can sing about who you are going to bed with next but in my own environment my society is under-developing because of an alien system on our people now , so there is no music for enjoyment there’s is nothing like love ,there is something like a struggle for people’s existence so as an artist , politically , artistically the whole idea about your environment must , must be represented in the music in the art 🖼️
So the art is What is happening at a particular time of a people’s development