Welcome to MyBunny.TV - Your Gateway to Unlimited Entertainment!

Enjoy 6,000+ Premium HD Channels, thousands of movies & series, and experience lightning-fast instant activation.
Reliable, stable, and built for the ultimate streaming experience - no hassles, just entertainment!

MyBunny.TV – Cheaper Than Cable • Up to 35% Off Yearly Plans • All NFL, ESPN, PPV Events Included 🐰

Join the fastest growing IPTV community today and discover why everyone is switching to MyBunny.TV!

Start Watching Now
Mr Eazi
Baby I’m Jealous

(Intro)
Zagadat
Its your boy Eazi
Oh my baby ehh
Its king king promise

Baby girl me I no go lie
When I see you then I dey die
'Cause he dey love you like I love you
Touch you like I touch you

I dey think about you every night
E over me girl I no go lie
'Cause he dey kiss you like I kiss you
Ashe me saa oh

Woho ni suo aa
Ho ni suo oo
Na mi suo oo
Odo sɛ woanba sɛ woanba
Nɛdiɛ me wuo

Mihu mo saa
Woni nua na mi wuo
Odo sɛ woanba sɛ woanba
Nɛdiɛ me wuo (Ooooh)
Baby, I'm jealous
Baby, I'm jealous
You make I make so jealous
I no dey fit control it (Eyy ehh)

Baby, I'm jealous
You make I make so jealous
Gal I make so jealous
I no dey fit control it (Eyy ehh)

Lately I dey see
You make happy without me
He treat you better than I did
Gotchu feeling like a queen
Oh baby lately I dey see
You make happy without me
He treat you better than I did
Gotchu feeling like a queen

Woho ni suo aa
Ho ni suo oo
Na mi suo oo
Odo sɛwoanba sɛ woanba
Nɛdiɛ me wuo

Mihu mo saa
Woni nua na mi wuo
Odo sɛ woanba sɛ woanba
Nɛdiɛ me wuo
Baby, I'm jealous
Baby, I'm jealous
You make I make so jealous
I no dey fit control it (Eyy ehh)

Baby, I'm jealous
You make I make so jealous
Girl I make so jealous
I no dey fit control it