Timaya
Lai Lai
[Intro]
Come back
Na na, eh
Enemies come back
Young D, can you hear me
Dija!
If I say no mind dem
You go say dem know wetin dem dey do
Ebelebe, ginjah
Eh
Egbe di pupa pupa pupa
Ananananana
Say papa
Buribo
Apayi


[Chorus: Timaya]
Anybody wey no want my shine
I no see them owey
The people wey want make I na na na na na na na na na na
Lai lai oh, eh
Lai lai oh, eh
Lai lai oh, I can never fall oh, at all, at all
No be my power eh eh
Oruko Jesu
Lai lai oh oh
Lai lai ah

[Verse 1: Timaya]
Cover me, cover me
Baba cover me
Cover me, covеr me
Baba cover me
No lеt them to see my face oh
No let them to see my downfall
No let them to laugh at me oh
Eh eh, cover me
Oruko Jesu
Amin
The people that want to try me
Oruko Jesu
Amin
Anytime when they come close to me
Oruko Jesu
Amin
I scatter them
Oruko Jesu
Amin
Santa Timaya huhn
Oh oh, kpakoto
Kato, leggo

[Chorus: Timaya]
Lai lai oh
Lai lai oh
Lai lai oh, I can never fall oh, at all, at all
No be my power eh eh
Oruko Jesu
Lai lai oh oh
Lai lai ah


[Verse 2: Timaya]
Hmm, bruuu, spiritual, oh yes
Breakable, man desired
The level wey I dey go
Nobody really know oh oh
Everyday me I just dey blow oh oh
[?] will never know oh oh
Oruko Jesu
Amin
In the name of Jesus, amen
Yay, everybody oruko Jesu
Amin
Hey, in the name of Jesus, amen
Oh oh

[Chorus: Timaya]
Lai lai oh eh
Lai lai oh oh
Lai lai oh, I can never fall oh
No be my power eh eh
Oruko Jesu
Lai lai oh oh
Lai lai ah


[Verse 3: Terry G]
Kole gbarami lowo mi
Kole gbarami lowo mi
Oya, toba terry G
Ha oya, ma gbalawi
Oya emilo kpemi ginger
Emilo kpemi swagga swagga
Internet we are keep on the matter
[?] pon the baka
Woli Michael, woli Gabriel, woli jiga oh
Li mo mo mo mo yeah
Where you
Make way
Woli Timaya, woli ginger oh, woli Terry G oh
Woli lo mi o
Oya knack the beat oh
Ebobobobo


[Chorus: Timaya]
Lai lai oh eh
Lai lai oh oh
Lai lai oh eh
I can never fall oh, at all
No be my power eh eh
Oruko Jesu
Lai lai oh oh
Lai lai ah

[Outro]
Come back
Eh, enemies come back
Where you, come back