Timaya
Love (My Baby)
[Intro]
TSpize
Leggo

[Verse 1: Timaya]
She get class oh, eh
She's too fine o, eh
She's hard working o
The girl she no dey carry face o eh
She's too humble, she no dey talk back at me o, eh
She sabi cook o
And she get respect for my friends oh
I say if una see my baby eh

[Chorus: Timaya]
Thank am for me o
If you see my baby eh eh
Greet am for me o
Honey, honey, honey eh eh
Lovey, lovey, eh eh eh
Honey, honey eh eh eh
Love o, love o
(Ha)


[Verse 2: Timaya]
(See)
She sabi smile o, eh
She sabi dress o, eh
She sabi plan o
And she get the fear of God o, eh
She's organised o
She good for bed o eh
Every night and day
She dey always dey make me dey happy eh
I say if una see my baby eh eh
[Chorus 2: Timaya]
Thank am for me o
God go bless my baby eh eh
Amin oh
Honey, honey, honey eh eh eh
Lovey, lovey eh eh eh
Honey, honey eh eh eh
Love o, love o
(Ha, baby, baby)
(Chineke nna gozi mu)


[Outro: Timaya]
Every day I've been looking for your way, eh
Every day I've been tini nana eh
Every time I look am, I say I am lucky eh
Every time I dey bless God for you and you come my way eh
Every day, I am loving you every day eh
Every day, girl I'm wanting you every day eh
Every day I dey thank God as you dey come my way eh
Every day I happy say na you dey by my side
I sey kebele wu ye m
Nwanne kele le mu ye m
Asi di kele le wu ye m
Oh oh, e mu ye m
Kele le wu ye m
Oh oh, ke le wu ye m
Asi gi kele le wu ye m
My people kele le wu ye m
Eh
Ololololololololololololololo
Anywhere you go my baby girl I go follow you go o
Anywhere you go baby
I love you my my honey
Sugar sugar sweetie and I'm letting you happy
I say if una see my baby eh
Thank am for me eh
God go bless my baby eh
(Ice water)
Amin o
(Abu ventures)
(Don't venture that venture)
Thank am for me eh eh
God go bless my baby eh
Amin o oh
I dey smile eh
I no dey think eh
I'm happy, the way you make me dey feel eh