Maleek Berry
Let Me Love You
It is Runtown oooooo
Maleek Berry

[Hook]
My baby get am oh
The way she role am oh
The way she take am oh er-eh
Baby you gather oh
Nobody badder oh
My baby fire oh er-eh

Mama oooh
Let me love you er-eh
Baby yeaaaa
Let me love ooo-oh

[Verse 1]
I just wanna kiss and hold you
Hold you down my baby
My girl I no fit be without you
Love you long time baby
Understand say na only she I see
For the other side say na Runtown she want
No other man yeah
Though I travel far and wide
Na she dey my mind yeah
Omalicha nwa legodim anya
Baby mo I am so in love with you
Ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
Baby don't you know
Baby dance eh
Baby dance er-eh
Turn around eh
Turn around er-eh

[Hook]
My baby get am oh
The way she role am oh
The way she take am oh er-eh
Baby you gather oh
Nobody badder oh
My baby fire oh er-eh

Mama oooh
Let me love you er-eh
Baby yeaaaa
Let me love ooo-oh

[Verse 2]
Say I just wanna love you
So you should let me love you
Say na craze I done d craze
If I talk say dem other girls fine pass you
Say nobody pass you
Baby girl I say nobody pass you
Anything wey you want I go dash you
Anything wey you want I go dash you
Omalicha nwa legodim anya
Baby mo I am so in love with you
Ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
Baby don't you know
Baby dance eh
Baby dance er-eh
Turn around eh
Turn around er-eh

[Hook]
My baby get am oh
The way she role am oh
The way she take am oh er-eh
Baby you gather oh
Nobody badder oh
My baby fire oh er-eh

Mama oooh
Let me love you er-eh
Baby yeaaaa
Let me love ooo-oh

My baby get am oh
The way she role am oh
The way she take am oh er-eh
Baby you gather oh
Nobody badder oh
My baby fire oh er-eh
Mama oooh
Let me love you er-eh
Baby yeaaaa
Let me love ooo-oh

My baby get am oh
The way she role am oh
The way she take am oh er-eh
Baby you gather oh
Nobody badder oh
My baby fire oh er-eh

Mama oooh
Let me love you er-eh
Baby yeaaaa
Let me love ooo-oh