Falz
Sote
[Intro}
Omo I no like love
But if I fall in love
I go love like sote sote sote sote sote sote
I go love like sote sote sote sote sote sote
I go love like sote sote sote sote sote sote

[Verse 1 - Falz]
Sote dey go need to resuscitate
Sote we dey try coversate
Everything wey dey complicate
Sote I go need to accommodate
When she leave my side
I dey mad
I go begin to perabulate
Sote dey go ask me whether na jazz
Like say them kidnap me
I con dey scarce
Anytime she tap me
Send me account
Even if she swarve me
E no matter

[Verse 2 - DanDizzy}
Omo serious wahala for who dey plan love
Get the kind lines wey I no plan cross
To be frank if I love I go like like four
She go sour from spoil
She go kolo from joy
And if e con spoil e go pain like boil
So I dey talk Cupid
So I no sound stupid
'Cause if I fall silly
Hot tears just do it
So I dey lock up
Go club
Cup hoodie
[Chorus]
Omo I no like love
But if I fall in love
I go love like sote sote sote sote sote sote
I go love like sote sote sote sote sote sote
I go love like sote sote sote sote sote sote

[Verse 3 - DanDizzy]
Sote dem go need to resuscitate
Sote I go sure fornicate
I go dey begin perputate
All my bannies I go allocate
Delete ex contact so that I’ll not communicate
If she want my attention
I go stand at ease
I go chop daily debits
I go still dey shine my teeth
Tears everywhere I no fit love in times like this
Na all these little things dey make person just die like this

[Verse 4 - Falz]
So before I begin book flight
Make I waka now
'Cause if Delilah thrive
She go get man power
Sote dem fit carrry me go sell my papa house
All my account I can empty in a flash
If she kon go sabi cook it’s a smash
Then you go see her they run mad in a flash
Be like say they put my name in calabash
Carry matter enter church we dey pray we dey spray paaa
[Outro]
Omo I no like love
But if I fall in love
I go love like sote sote sote sote sote sote
I go love like sote sote sote sote sote sote
I go love like sote sote sote sote sote sote