Falz
Time Difference
[Verse 1]
I dey for lag but my shorty dey for yankee
Only the time she's on holuday we can see
How many babes want a celebrity like me
Got me thinking that I should change to blambi
But even sef gan
Wetin be garanti
Say she no follow oyimbo or maybe shiney
I don't know mehn
Now we're fighting
It's driving me crazy like a Lagos tayzi

[Chorus]
She faceTime me
At time we're skyping
And then phone sex when am tired of typing
But even then cyber love lowaje
How I wish I can teleport over there
She faceTime me
At time we're skyping
And then phone sex when am tired of typing
But even then cyber love lowaje
How I wish I can teleport over there

[Verse 2]
You say you dey for class baa
Will you call me back sha
Tartee minutes hafta
I still need to ask ha
Awa ladies yakpa
Towa *****
**** hyperventilate mini hasma
But flashback ele itashegon passmark
Ele itagon **** bastard
Hope you got the message and the money that I transfered
Thats a sign out
This' the lastcard
This' Time Difference
This' Time Difference
Baby I love you but this Time Difference
Na the Time Difference
Baby I love you but this Time Difference