Falz
Single & Searching
[Intro: Falz & Yemi Alade]
Hey!
Excuse, young lady, lemme tell you something
Why are you shouting?
Hello, I’m talking to you
What?
Okay, no problem
No, just be going, it’s okay
Ah ah, wait now
Ay


[Refrain: Falz & Yemi Alade]
Single
I’ve been searching
I want to mingle
Mi o ti marry
Single, ati searching
He want to mingle
Kole marry

[Chorus: Yemi Alade]
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe (All because of)
Ti gbe gbe
All because of ileke
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe (All because of)
Ti gbe gbe
All because of ileke
All because of ileke
Shey your baby know where you dey so?
Where you dey so, ehen
[Verse 1: Yemi Alade]
Oga, well done
All the way from Chevron
You come Egbeda 'cause you say you want better connection
Ah, na so, okay
So that’s your sister Uche
And you say you’re from Gombe
Baddo ati si na gode


[Chorus: Yemi Alade]
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe (Na gode)
Ti gbe gbe (Na gode)
All because of ileke
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe
All because of ileke
All because of ileke
Shey your baby know where you dey so?
Where you dey so, ehen
Shey your baby know where you dey so?
Where you dey so, ehen

[Verse 2: Falz]
Christiana
Omo Alhaja (what)
You sef get wahala
If I talk one thing you go para
One more try I go taya
I’m a chairman, Americana
Just got back from Atlanta
Small toasting you dey halla
You dey bath person with saliva
Haba, mama
Me I ready to spend the raba
So much green, I’m a farmer
Come and harvest cassava
Ti ba ma toju e dada
Shey you go reduce the drama?
Shey you no go leave me for yawa?
Shey you go meet my mama?
[Chorus: Yemi Alade & Falz]
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe
All because of ileke
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe
Ti gbe gbe
All because of ileke
Single, I’ve been searching
I want to mingle
Mio ti marry
Single Ati Searching (Since when)
He want to mingle (come again)
Kole marry
All because of ileke

[Outro]
Ahn
Falz the bahd guy in the building by the way
Giddem, oshe
Yemi Alade eh eh
Effyzzie baby