Falz
Confirm
[Chorus: Sir Dauda]
Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score but you no get game
Rise up, homie, rise up
Wise up better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know then you better confirm o
You Better confirm oh
You better confirm oh
You Better confirm
And you can roll with me if you never confirm o
You never confirm oh you better confirm o
You better confirm

[Verse 1: Falz]
Ha
Internet gangster
This the first chapter
This brother just hammer
He collect from one maga
Him steal person money
Na him wan dey form swagger
Everyday for the thief one for karma
So you happy when you log into your online haven
And when you're getting richer of another man's saving
Stop explaining, that be lazy
No excuse you fit give dem
No be only una wey be victim of the system
No you no be hustler that one no be work sir
You wan carry duffle duffle, instead make you hustle double
Hoping you would realise, you’re not in a real life
You’re not sharper than the n**** that's rocking the pinstripe
Person talk small, you left threats in the comment section
You never got attention, then you tried to flood the mention
You don forget say this person get some God protection
Get your ass up before you end up for detention
[Chorus: Sir Dauda]
Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score but you no get game
Rise up, homie, rise up
Wise up better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know then you better confirm o
You Better confirm oh
You better confirm oh
You Better confirm
And you can roll with me if you never confirm o
You never confirm oh you better confirm o
You better confirm
Ahh Ahh

[Verse 2: Falz]
No be say I holy pass
No I'm far from that person
Every teaching every sermon
Every life lesson go surely tell you the same thing
My guy this life no be level playing field uhn
Just run your own race
No dey double cross another man
Everyone no fit get the same speed
Yeah
Mi lo sope mo re fara we ki lo ma womo Dangote
For the little wey i get baba God nagode
I'm steady grinding because I need to get the pepper
Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je
So sell plantain today tomorrow buy plantation
And fly first class to a nice vacation
Getting anyway will teach you to get the wrong way
Abi they told you Rome was built in one day
Then na scam o better have a plan o
If you don't know you better confirm o
You better confirm o
[Chorus: Sir Dauda]
Nothing wey you wan talk
Nothing wey you fit explain
You no work but you wan chop
You wan score but you no get game
Rise up, homie, rise up
Wise up better change your plan
More hustle for the righteous
If you don't know then you better confirm o
You Better confirm oh
You better confirm oh
You Better confirm
And you can roll with me if you never confirm o
You never confirm oh you better confirm o
You better confirm
Ahh Ahh