DJ Neptune
Baddest
[Intro: DJ Neptune, DJ Enimoney, Olamide]
Charle, this be the maddest
Neptune DJ, e be the baddest
(Pheelz, Mr. Producer)
Ah, ah

[Verse 1: Olamide]
You be the man, you the baddest
You be the with the flow wey the tightest
God punish anybody wey wan fight us
Wey say the fish for the sardine, no be titus
Ah ah
Charle look no dey job us
'Cause we grow for the slum and we jump bus
If I come to your hood, dem go jump us
We go reciprocate, we go come burst
Ah ah
Craze dey likе Ijaw boys
We dey carry shoulder finish, wе dey pompous
We dey smoke that loud in the tour bus
And dey no baga dey disturb us

[Pre-Chorus: Olamide, Stonebwoy]
Oya je fun wo'n gbogbo package
Wo'n fe ka mi l'owo ko o'se bandage
Baddo lo cause gbogbo damage (ah bwoy)
Werey wan le e'ma binu ke manage
Ah
[Chorus: Stonebwoy, Olamide]
They don't know, them ah go know
Superstar from outta Zongo
The fanbase big and the loving tough
So me kill them all alone, I am D'jango (yeba)
We dey do, go dey do jɛjɛ
The gyal dem go break dem waist jɛjɛ
They go dey dance and we go dey high our thing
And that it dey be kɛkɛ

[Verse 2: Olamide]
You see, when we show, we the flyest
We no dey spend all the money on designers
Big cars, big girls, awon finest
Too good to be true, baddest
But low-key dem dey find us
Them be dey act like say dem no mind us
When we jam for the club, dem remind us
Bros, your show too dey wavy, they invite us
Like Ayiri, I dey blow money fast
Haters mi gbogbo wo'n ni fans
No mind them t'oba ni mo razz
Wo'n ti jo shakiti bobo, wo'n ti cast

[Pre-Chorus: Olamide, Stonebwoy]
Oya je fun wo'n gbogbo package
Wo'n fe ka mi l'owo ko o'se bandage
Baddo lo cause gbogbo damage (ah bwoy)
Werey wan le e'ma binu ke manage
Ah
[Chorus: Stonebwoy, Olamide]
They don't know, them ah go know
Superstar from outta Zongo
The fanbase big and the loving tough
So me kill them all alone, I am D'jango (yeba)
We dey do, go dey do jɛjɛ
The gyal dem go break dem waist jɛjɛ
They go dey dance and we go dey high our thing
And that it dey be kɛkɛ

[Verse 3: BOJ]
We the baddest boys, oh
Pull up in the baddest toys, oh
Got girls in the back, oh
And I got girls in Chicago
Got money but we don't make noise
Empty barrels make the loudest noise, oh
I'm the goddamn boss, oh
Yeah, yeah, yeah

[Verse 4: Stonebwoy]
Man a badman to the thing
Like a crown to the king
And the heights me ah reach can't done
Like a Tyson to the ring
Ah we song, dem ah sing
It ah kick up the place right down
Far out, kick out
Gyal ah link in and gyal ah link out
Far out, kick out
Champagne popping and the kush out
No matter what next, we nuh stress
Enjoy we life up to the fullness
Ah no game we ah play can we eye dem red
This' like a movie, call me Denzel
[Chorus: Stonebwoy]
They don't know, them ah go know
Superstar from outta Zongo
The fanbase big and the loving tough
So me kill them all alone, I am D'jango
We dey do, go dey do jɛjɛ
The gyal dem go break dem waist jɛjɛ
They go dey dance and we go dey high our thing
And that it dey be kɛkɛ

[Middle 8: BOJ, DJ Enimoney]
Kile le yi wo'n tu wonder
Na jeje I dey with my brother
And we flexing bi to Hulk Hogan
Awon girls wo'n fe ju tonga
Wo'n je rice, wo'n ke burger
Wo'n tu mu chicken, wo'n fi si under
Ewo bouncer ta fi sho'gba
O fe mu ere le, o fe mu number
Kile le yi wo'n tu wonder
Na jeje I dey with my brother
And we flexing bi to Hulk Hogan
Awon girls (Pheelz, Mr. Producer)
Wo'n je rice, wo'n ke burger
Wo'n tu mu chicken, wo'n fi si under
Ewo bouncer ta fi sho'gba
O fe mu ere le, o fe mu number

[Outro: DJ Neptune]
Whoo (Indomix)
Neptune
The baddest DJ ever liveth
Skibo