Tekno
Benz
INTRO
Donnish
Leggo (Eh)

Verse 1
She come dey twerk for the Benz
Go down for the Benz
No sell pants for the Benz ooh
Oya dance to the sound
Nkechi whine for the Benz
Chioma shake up your ass
Bisola sabi the dance
Fatima come and collect

CHORUS
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she no dey lie
She just dey cry
She just dey vibe)
For the Benz
Verse 2
She just dey liken the Benz
Step into the club
Oya throw up your hands
I need ketchup
Give me Heinze
See the chicks dem don
Come to collect
She just dey eye me
Shekpe no dey high me
I say
No dey try me
Oxford no fit define me
She just dey try me
Like the Benz
She want to drive me
Kilode egbami duro
No dey rush, Obaby duro duro

CHORUS
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she no dey lie
She just dey cry
She just dey vibe)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
Verse 3
Nneka carry comot (aiyy)
Chidinma come to the front (aiyy)
You want to chop coconut (why)
Why you dey block my domot (aiyy)
Oya sit down for front
Order the drinks wey you want
I say no time to dey rush
Today you must comport
Amaka like the Benz
Chioma get the Venza
Monica throw up your hands
Anita clean up the lens
Bisola dance to the sound
Count the Dollars and the Pounds
Adetoye falling hands
You want to do it in rounds

CHORUS
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she no dey lie
She just dey cry
She just dey vibe)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she no dey lie
She just dey cry
She just dey vibe)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she come dey dance
She come dey whine
She come dey twerk)
For the Benz
(she no dey lie
She just dey cry
She just dey vibe)
For the Benz
OUTRO
GLK na the Benz
Davido OBO get the Benz
Don baba Jay get the Benz
Wizkid ayo sef getti the Benz
Benz Benz twerk for the Benz
She come dey drive me
Like I be benz
Dance dance dance to the sound
OBO getti the Benz