Ice Prince
Otid (Our Turnup Is Different)
[Intro]
With DJ Consequence, the turnup is different
DJ Consequence
Ice dey here so ya


[Hook: Dammy Krane]
Peju throway party o
Panpe throway party yeah
Ginger throway party oh
Our turnup is different eh
Bizzle throway party oh
Panpe throway party o
Ginger throway party o
Our turnup is different oh


[Chorus: Dammy Krane]
Walele wanlele, mummy mummy wangele
Daddy daddy wangele eh
Our turnup is different eh
Walele wanlele, mummy mummy wangelе
Daddy daddy wangele eh
Our turnup is diffеrent eh

[Verse 1: Dammy Krane]
Before before, them people dem dey ignore ignore
Now wey dey see us for club
Now dey want to dey pickup pickup
Na police, lios, na me get the party and I be the host
Shayo, oya jogodo
Drink up your bottle till you compose
Dey go shalaye, why dey call me the alaye
Now we dey see us for far away
Now dey want to dey farawe, farawe

[Hook: Dammy Krane]
Peju throway party o
Panpe throway party yeah
Ginger throway party oh
Our turnup is different eh
Bizzle throway party oh
Panpe throway party o
Ginger throway party o
Our turnup is different oh


[Chorus: Dammy Krane]
Walele wanlele, mummy mummy wangele
Daddy daddy wangele eh
Our turnup is different eh
Walele wanlele, mummy mummy wangele
Daddy daddy wangele eh
Our turnup is different eh
[Verse 2: Ice Prince]
Drop the singer singer
See the Versace on my finger
That’s me, bling
I dey party dey chill with ginger haha, my n***a
Shey na pistle go post for Insta, on Instagram?
So the girls can follow to Elegushi
Got me on the split, some Hennessy
I pull up in the wind, they never see boy
I'm tendency man they getting jealousy, but that's me and my n***as, we turn it up

[Hook: Dammy Krane]
Peju throway party o
Panpe throway party yeah
Ginger throway party oh
Our turnup is different eh
Bizzle throway party oh
Panpe throway party o
Ginger throway party o
Our turnup is different oh


[Chorus: Dammy Krane]
Walele wanlele, mummy mummy wangele
Daddy daddy wangele eh
Our turnup is different eh
Walele wanlele, mummy mummy wangele
Daddy daddy wangele eh
Our turnup is different eh
[Outro]
It's another one oh, yes you know it’s a badder one yeah
It's another one, I know it’s a badder one eh e yeah
It's another one oh, yes you know it’s a badder one yeah
It's another one, whether you know it's another one eh
Hypertek things