Ice Prince
Jesus Pikin
[Intro: Orezi & Ice Prince]
Ah, I say they call me Orezi
I say they call me Zamani
(Sprisal)
Oh yeah
Yeah eh e


[Hook: Orezi]
How you 'gon hate a n***a wey God don bless
Wey God don bless
How you 'gon hate a n***a wey God don bless
Wey God don bless
No matter how hard you try, you can never stop we
You can never stop we
No matter how hard you try
You can never stop we
You can never stop me


[Chorus: Orezi]
'Cause I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh)
Jesus pikin, (eh) hey
Omo I be Jеsus pikin (eh), Jesus pikin (oh)
Jesus pikin (еh)

[Verse 1: Orezi]
Driving 'round town in my Range Ro
Me I send nobody oh
Bad belle people make una lay low
Jehovah dey by my side oh
Back then dem be say Orezi no go blow oh
But right now na we dey run show oh
When you on your TV and your radio
Omo Orezi song e don blow oh
I no dey fear anybody, 'cause I believe in G-O-D
Many things that my eyes don see
Since 2010, we still dey run things
All my ladies, if you wanna party
Come ride with me
All my fellas, we can get this popping
All drinks on me

[Hook: Orezi]
How you 'gon hate a n***a wey God don bless
Wey God don bless
How you 'gon hate a n***a wey God don bless
Wey God don bless
No matter how hard you try, you can never stop we
You can never stop we
No matter how hard you try
You can never stop we
You can never stop me
[Chorus: Orezi]
'Cause I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh)
Jesus pikin, (eh) hey
Omo I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh)
Jesus pikin (eh)


[Verse 2: Ice Prince]
You know say I be Jesus pikin
And that’s why all my enemies dey fall and my people still dey call me
To mash up the scene
And bake bread with the whole team click, n***a you know what I mean
No be person wey get big head dey know book pass
No be person wey get auto-tune dey flow hook pass
Do the math, I've been told me had a low hooks flap
But I got Christ, so I ain't even with a broken heart, my G
All of my ladies in the club, thy dancing for me
And all my n***as in the street dem dey show me mad love in the hood, they chanting for me
Uhn, you already know that I'ma go there
Jehovah born a bad man, me I no fear
See they can talk behind my back but me I no care
That’s when I heard them talk I be like oh yeah

[Hook: Orezi]
How you 'gon hate a n***a wey God don bless
Wey God don bless
How you 'gon hate a n***a wey God don bless
Wey God don bless
No matter how hard you try, you can never stop we
You can never stop we
No matter how hard you try
You can never stop we
You can never stop me
[Chorus: Orezi]
'Cause I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh)
Jesus pikin, (eh) hey
Omo I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh)
Jesus pikin (eh)

[Outro: Orezi]
I no dey fear anybody, 'cause I believe in G-O-D
Oh no
Many things that my eyes don see
I say they call me Orezi
Popito on the beat