đ„ Earn $600 â $2700+ Monthly with Private IPTV Access! đ„
Our affiliates are making steady income every month:
IptvUSA â $2,619 âą PPVKing â $1,940 âą MonkeyTV â $1,325 âą JackTV â $870 âą Aaron5 â $618
đ” 30% Commission + 5% Recurring Revenue on every referral!
đ Join the Affiliate Program Now
You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set likeâ
Aâ
B C
Baby letâsâ
make memories
You can be my fantasy
Voiceâ
wey sweet like Do Re Mi
Your body set like AâBâC
Babyâgirl itâs youâand me
Fine girlâmake you come my way
Anyhow you want it I go Dey
If na short time I go pay
Run come fast nor delay
I swear today na today
I nor Dey talk much but if I talk love na money
You set, come cure my konji
Up and down na your body Dey do me jiji
Abeg make you nor greedy
You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby letâs make memories
You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby girl itâs you and me
Señorita tu cuerpo eres tan Bonita
I must to run you for here
I nor go leave you alone
Play along cos girl you don know wetin dey
Cos I go spend my money
And I go take you with me
HK(Rap)
Bwoy Finex see dis girl just Dey stress me everyday
I don tell am say I love her even sef I go pay
But she nor wan listen
Always Dey talk about chichi
Say Naomi tell Sophire say I bang Ruky
But I nor send hey girl I donât pretend
Tell me wenti you want
Then I promise imma hold on to my end
I nor sabi long talk
Ask your friend
Too much talk
If I love you like a brother letâs be friends
Beware from wenti go harm you
You see those girls you Dey talk to
Saying things that are not true
I aim not to hurt you
Make I Dey tell you nobody loves you like I do
You see those girls wey dey form
Me sef them wan on too
Yeah thatâs true
The way I spend Jennifer say dey make am wet
Anything I want for her to come around I get
So she set
But she nor Dey budget
Abeg reason with me sharply
Make I nor go regret
You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby letâs make memories
You can be my fantasy
Voice wey sweet like Do Re Mi
Your body set like A B C
Baby girl itâs you and me