P-Square
Jaiye (Ihe Geme)
[Intro]
P-Square!
Okay!
Yeah!
Nothing dey!
Craze!
Jaiye ori mi
Jaiye, jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah!)
Jaiye, Jaiye ori mi
Ihe geme, ihe geme eh
Ihe geme, ihe geme eh
Ima ni ihe geme, ihe geme eh
Ihe geme!

[Chorus]
So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)
Put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi)

[Post-Chorus: Rudeboy]
Jaiye ori mi
Jaiye, jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye, jaiye ori mi

[Verse 1: Rudeboy]
Eh
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro, eh
Shebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast (gege, oh oh)

[Pre-Chorus: Mr P]
Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
'Cause I no get your time
Say na money dey my mind
Yeah
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain?
[Chorus]
So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)
So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi)

[Post-Chorus: Mr P]
Jaiye ori mi (yeah)
Jaiye, jaiye ori mi
Jaiye ori mi (okay)
Jaiye, jaiye ori mi

[Verse 2: Rudeboy]
Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oh
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast (ge ge oh oh)
[Pre-Chorus: Mr P]
Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
'Cause I no get your time
Say na money dey my mind
Yeah
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain?

[Chorus]
So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)
So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme (ihe geme)
Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi)

[Outro]
Ihe geme, ihe geme eh
Ihe geme, ihe geme eh
Ihe geme, ihe geme eh
Ima ihe geme, ihe geme eh
Ihe geme, ihe geme eh