P-Square
Who Dey Here
[Intro]
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
As the beat goes
Eh!


[Chorus]
Who dey here eh
Who dey here eh
Who dey here eh
Who dey here eh
Na you dey here еh
Why you dey here еh
You still dey here eh
You go dey here eh


[Verse 1]
We're back again (back again)
We did it again (did it again)
We make it rain
Haters go insane
You want it too (want it too)
I'm gonna give it to you (give it to you)
With the things that we do
See

[Pre-Chorus]
The way they do the things they do
Thinking them are breaking your heart in two
Now they can see all eyes on you
Tell me wetin I man go do, eh?
Haters, haters (eh)
Tell me wetin I man go do?
Haters, haters (eh)
Tell me wetin I man go do?
Cause we dey do do do do do
Eh eh ooh oh oh ooh oh oh
We sabi do do do do do
Tell me wetin I man
Nothing I man go do


[Chorus]
Who dey here eh
Who dey here eh
Who dey here eh
Who dey here eh
Na you dey here eh
Why you dey here eh
You still dey here eh
You go dey here eh

[Verse 2]
We keep it coming (keep it coming)
Ain't no stopping us (us us us us)
The heat keep dropping
The way we keep it popping
Bad belle people everywhere
Una go see us everywhere
Climbing up we no fear


[Pre-Chorus]
The way they do the things they do
Thinking them are breaking your heart in two
Now they can see all eyes on you
Tell me wetin I man go do, eh?
Haters, haters (eh)
Tell me wetin I man go do?
Haters, haters (eh)
Tell me wetin I man go do?
Cause we dey do do do do do
Eh eh ooh oh oh ooh oh oh
We sabi do do do do do
Tell me wetin I man
Nothing I man go do

[Chorus]
Who dey here eh
Who dey here eh
Who dey here eh
Who dey here eh
Na you dey here eh
Why you dey here eh
You still dey here eh
You go dey here eh


[Verse 3]
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Eh!
The reason why we dey tell them say
Na who dey here?
Plenty lions in this industry
Some still dey wonder how me and my brother don dey there eh
My people seeing is believing
Stop their deceiving
I know what you're seeing
I know how you're feeling
You're feeling like a stranger (stranger)
Now you don dey hustle make you enter (enter)
The level wey we dey omo na danger
We dey see danger
We go still dey here
Wahala dey!


[Pre-Chorus]
Haters, haters (eh)
Tell me wetin I man go do?
Haters, haters (eh)
Tell me wetin I man go do?
Cause we dey do do do do do
Eh eh ooh oh oh ooh oh oh
We sabi do do do do do
Tell me wetin I man
Nothing I man go do


[Chorus]
Who dey here eh (who dey here)
Who dey here eh (who dey here)
Who dey here eh (who dey here)
Who dey here eh
Na you dey here eh (na you dey here)
Why you dey here eh (why you dey here)
You still dey here eh (you still dey here)
You go dey here eh (you go dey here)
Who dey here eh (you go digiti dey)
Who dey here eh (you go digiti dey)
Who dey here eh
Who dey here eh
Na you dey here eh (na you dey here)
Why you dey here eh (why you dey here)
You still dey here eh (you still dey here)
You go dey here eh


[Outro]
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Una go digiti dey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Dem go digiti dey
Before they see us them go tey
Before they see us them go tey
Who dey here
Before they see us them go tey
You still dey here
Before they see us them go tey
Una go dey here eh