P-Square
Shekini
[Intro]
P-Square!
Eh!
Eh!
Yahn ahn
Ale, ale, ale, ale
Yahn ahn
Let's go!


[Chorus: Peter]
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

[Verse 1: Peter]
I get the power (eh)
Me I no dey bother (yeah)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go!)
I get the power (ah!) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo
[Pre-Chorus: Peter]
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

[Chorus: P-Square]
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

[Verse 2: Paul]
We don go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)
We don't go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders
[Pre-Chorus: Paul]
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

[Chorus: Paul]
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

[Bridge: P-Square]
Kurubaku (hey)
Kurubaku (hey)
Kurubaku
Yahn ahn
P-Square
Alen, ale, ale, ale
Yahn ahn
[Pre-Chorus: Paul]
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

[Chorus: P-Square]
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

[Outro: Paul]
Eh!, eh!
Yahn ahn
Ale, ale, ale, ale
Let's go!
Awesome