P-Square
Story
[Intro]
Uncle please tell us a story
Yeah, yeah, yeah, yeah
Mmm mmm
Oh no
We back again, we back again
This time
I got a story (story)
I got a story (story)
This na our story, story, story yeah (story story story)
I got a story (story)
I get tori (story)
This na our story, story, story yeah (story story story)
See, see


[Verse 1]
Twelve years ago when we started dancing
Imitating, miming Michael Jackson
They used to call us Paul and Peter
We realize say P-Square better
When our mates dey bubble, we dey hustle
To make sure our music go escape us from trouble
Then we dey try to understand why
Some people are not the same
From one competition to another
Our mama used to tell us not to bother
Cause we dey play, we dey sing
We dey dance for the same shows
Eh, at the same time
[Chorus]
For all those people wey dey play our song
And all those people wey dey write about us
We love you (we love you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
Cause na so e suppose to be
Can’t imagine wetin life go be
Without you (without you)
We wanna thank you (we wanna thank you)


[Verse 2]
In the year 2001
Was a blessing and a lesson that shows we are progressing
While in the year 2002
Timbuk2 came to a rescue
While in the year 2003
For everywhere, na our tapes and CDs eh
E never finish for santin city
We go for Kora for South Africa, eh
We dey try to understand why
Some people are not the same
From one competition to another
Again, our mama use to tell us not to bother
Cause we dey play, we dey sing
We dey dance for the same shows eh
At the same time
[Chorus]
For all those people wey dey play our song
And all those people wey dey write about us
We love you (we love you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
Cause na so e suppose to be
Can’t imagine wetin life go be
Without you (without you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
I got a story (story)
I got a story (story)
This na our story, story, story yeah (story story story)
I got a story (story)
I get tori (story)
This na our story, story, story yeah (story story story)


[Bridge]
All the children help me sing yeah
Thank you
We love you
Thank you
We thank you
Thank you
We dey grateful
Thank you
Universities
Thank you
Societies
Thank you
Companies
Thank you
We love you
Thank you
To all radio stations
Thank you
And all TV stations
Thank you
Journalists
Thank you
We dey grateful
Thank you
To our fans in Nigeria
Thank you
Those in South Africa
Thank you
Those in America
Thank you
All over the world
Thank you
To my fellow musicians
Thank you
MC's and DJ's
Thank you
We love you
Thank you
We dey grateful
Thank you
To our father in heaven
Thank you
We no fit forget you eh
Thank you
We praise you
Thank you
We dey thank you
Thank you
We dey grateful
Thank you
We love you
Thank you
Thank you
Thank you
Thank you
Thank you
Thank you
Thank you
Oh no
Thank you
Thank you