P-Square
Senorita
[Intro]
It’s been a long time
Ooh, yeah
Ooh ooh ooh ooh
Senorita, mamacita


[Verse 1]
She been tell me say she dey like me
She dey see me now
She dey feel me
She supposed to be my wifey
In my lifey, precisely
I no fit wait till I take you to my family
But now it's like you are making me your enemy
My senorita, mamacita
You dey feel me
Can I reach ya?


[Pre-Chorus]
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young

[Chorus]
Senorita, mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever
Mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta


[Verse 2]
Wetin I do you do you
After all the things I've done for you and I
I no be mugu mugu
When I dey suffer tell me where you dey
I don get another family
Another person wey dey give me everything wey I need
The person wey dey show me say na me no need money
Shey you tell me say I no go see your body

[Pre-Chorus]
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young

[Chorus]
Senorita, mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever
Mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta


[Verse 3]
So many many so many many things dey happen
When e dey happen
Nobody know why e dey happen
Give me example like Adam and Eve go eat the apple
When e dey forbidden
Even though e no dey forgive him
But you were willing
So put your hands up in the ceiling
Chilling, that chilling chilling
With no feelings, now you are willing
So join the queue with Aisha, Felicia, Anita, Panita, even Patricia

[Chorus]
Senorita, mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever
Mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta
[Pre-Chorus]
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when me dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when me dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young


[Chorus]
Senorita, mamacita (mamacita)
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever
Mamacita (mamacita)
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square (now you wanna be there, now with the P-Square)
We go dey selecta


[Outro]
Senorita
Mamacita
Can I reach ya?
Senorita
Mamacita
Can I reach ya?
Ooh, ooh oh, ooh oh oh, oh oh oh
Yeah
Selecta, selecta
Ooh, ooh oh, ooh oh oh, oh oh oh
Yeah
Selecta, selecta