Burna Boy
Dangote Lyrics English Translation
[Intro]
Dangote, Dangote - Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o - Dangote still looks for money
No level - No level
No level - No level
It's Kel P Vibes


[Chorus: Burna Boy]
Dangote, Dangote - Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o - Dangote still looks for money
I no dey, I no dey - I don’t, I don’t
I no dey sleep on the money o - I don’t sleep on making money
Who I be? - Who am I?
Who I be? - Who am I?
Wey make I no go find money o - Who am I not to look for money
I no dey send anybody o - I don’t carе what anybody says
Me I dey hustle gan gan - I’m rеally hustling


[Bridge: Burna Boy]
Choko - Choko
Make you hustle, ma lo go - You have to hustle, don’t dull
I no be olodo, I no be bolo - I’m not a fool, I’m not stupid
Uh omo to ba lo f*ck up - Uh, if you f*ck up
I go show you my color - I’m going to show you the other side of me
Shey wan ro kpe mi l'opolo - Do you think I’m a fool
Emi gan gan mo yan wan bolo - I’m smarter than all of them
The matter plenty - The issues are plenty
Enu mi ole soto - I can’t talk about all of them
Oh no no o - Oh no no o
Make una listen well well - Make you all listen very well


[Verse 1: Burna Boy]
When I dey strive and I dey hustle - When I was striving and hustling
Wetin I dey find? - What did I find?
Kaluba I dey find - Money is what I found
When I dey move from place to place - When I was moving from place to place
Wetin I dey find? - What did I find?
Na the dollar I dey find - The dollar is what I found
And I don do yes yes - I’ve tried saying yes yes
Yes, yes - Yes, yes
And many people don tell me - And many people have told me
No, no - No, no
No, no - No, no
Moni lati lowo o - You need to have money
Odi don don - It is compulsory
Tori iya mi o bi mo doyo - Because my mom didn’t birth an imbecile
Is it because I dey do am for love - Is it because I did it for love
If I get cash I go jaiye lokpopo - If I get cash, I’ll enjoy life to the fullest
I go give you cash, I go be your sponsor - I’ll give you cash, I’ll be your sponsor
Moni iya mi o bi mo odoyo - I said my mom didn’t birth an imbecile
Is it because I dey do am for love - Is it because I did it for love
If I get money, you go know o - If I get money, you’ll know
Still I go hustle till thy kingdom come - Still I’ll hustle to thy kingdom come
Because, because - Because, because

[Chorus 2: Burna Boy]
Dangote, Dangote - Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o - Dangote still looks for money
I no dey, I no dey - I don’t, I don’t
I no dey sleep on the money o - I don’t sleep on making money
Who I be? - Who am I?
Who I be? - Who am I?
Wey make I no go find money o - Who am I not to look for money
I no dey send anybody o - I don’t care what anybody says
Me I dey hustle gan gan - I’m really hustling


[Bridge 2: Burna Boy]
Choko - Choko
Make you hustle, ma lo go - You have to hustle, don’t dull
I no be olodo, I no be bolo - I’m not a fool, I’m not stupid
Uh omo to ba lo f*ck up - Uh, if you f*ck up
I go show you my color - I’m going to show you the other side of me
Shey wan ro kpe mi l'opolo - Do you think I’m a fool
Emi gan gan mo yan wan bolo - I’m smarter than all of them
The matter plenty - The issues are plenty
Enu mi ole soto - I can’t talk about all of them
Oh no no o - Oh no no o

[Verse 2: Burna Boy]
Emi gan gan lo mo ton so - I’m the one they were talking about
Abi you forget say I be the gorgon - Did you forget I’m the Gorgon
Mo man korin gongon lori gongon - I sing over talking drums
Mo man korin gongon lori gongon - I sing over talking drums
Bere lowo Kel P - Ask Kel P
Tori owun gongon lolu gongon - Because he’s the one playing the drums
Bami lu gongon - Keep playing the drums
Dangoteeeee - Dangoteeeee
Ma money ro ro - Ma money ro ro
Ma money ye ye - Ma money ye ye
Ma money ro ro - Ma money ro ro
Who I be to come dey sleep oh no - Who am I to be sleeping
Come dey sleep ye ye - To be sleeping
Mo ni Ji Masuun - I said wake up, don’t sleep


[Outro]
Alakija dey find money - Alakija is looking for money
Dangote dey find money o - Dangote is looking for me
Otedola dey find money - Otedola is looking for money
Why me no go find money o - Why can’t I find money
Eh ehn find money - Eh ehn find money
Adeleke dey find money o - Adeleke is looking for money
Adenuga dey find money - Adenuga is looking for money
Why me no go find money - Why haven’t I found money
Find money, find money - Found money, found money
Why me no go find money - Why haven’t I found money

Written by Osigbemhe Ebunoluwa Braimah