E.L
You Go Kill Me (Remix)
[Intro: Wizkid & Sarkodie]
Ya
What else
Ya yeah
You know say money no be problem (never)
You know say money no be problem
You know say money never ever go be problem
Starboy Wizzy
Remix, let's go!
Come on


[Chorus: Wizkid, Sarkodie]
That girl she dey kill me o
I swear she dey kill me o
I want carry her as mommy o
She gas with my money o
The way she carry go down slow o
I swear she dey kill me slow
That girl must follow me go
She just dey follow me go
Charle, dance azonto (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be disco (yɛn kɔ kua)
Charle, show me your ginger (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be calypso, ha (yɛn kɔ kua)
Charle, dance azonto (what else)
Charle, this no be disco (you know what time it is)
Charle, show me your ginger (straight up, obidiponbidi)
Charle, this no be calypso, gboro yi

[Verse 1: Sarkodie]
Shordy nu si feely me nti me manu the dodo style
Pɛsɛɛ h de kywe me ɛnfa ne hu sɛ menne ocupe
Ocupe de ne nsa fa meti hu pɛ me feely irie
Pɛsɛɛ wɛ odeme gye me nansu me dofu ne kabute
Wo ama ma kai me nipa bi yɛ frɛ nu sakite
Edwuma kra h bɛ k nu agyesɛ wa kywa antipe
Ɛndɛ diɛ mɛne agye 'cause today be happy day
Wizkid ayigbene bɛka hse awore
You go kill me, the origin of Azonto
Started from the ghetto, but now we pushing a Lambo
Mma nu feely me nti alata fo nu frɛ me Jango
Ahɛda bɛ dwa kuma ba kra wo bɛ kywa santo (now)
Eh, me sre anpa na me srisri
E.L mene nu my n***a nu yɛfu nu three three
Me changy me formula from Akiti to Pamella
Obidi ma brɛ na ma yɛ nti forgety Monica


[Verse 2: E.L]
Ever since I get popular
Everybody dey try to copy the formula
Dem dey see say mana pocket make muscular
But if you no be my padi me I no know you laa
E.L, baby baby give me more sugar
And be my undercover lover or my concubine
And the way you dey be my speck
But I no go fit for wife
Unless you be Joselyn Dumas (aha)
I-I got a lot of twenty and fifteen up
These I also go a lot the W, E, B dow
So baby come around, come and see me flow
Don't give me wahala, you gotta gimme gimme blow
Bring it back now
Abɔde, abɔde
Azonto for the n***as and the shawties
But e go catch some time
You nenes no fit kill me sef
E.L baby

[Chorus: Wizkid, Sarkodie, Ice Prince]
That girl she dey kill me o
I swear she dey kill me o
I want carry her as mommy o
She gas with my money o
The way she carry go down slow o
I swear she dey kill me slow
That girl must follow me go
She just dey follow me go
Charle, dance azonto (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be disco (yɛn kɔ kua)
Charle, show me your ginger (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be calypso, ha (yɛn kɔ kua)
Charle, dance azonto (it's Ice Prince)
Charle, this no be disco (what up)
Charle, show me your ginger (aight, listen)
Charle, this no be calypso, gboro yi

[Verse 3: Ice Prince]
I was killing in the club with one of my mosimina
The song came on, I was chilling with Amina
And everybody know say I be killing all these haters
I dey pop Champagne, dem dey pop laibina
I don't know, I'm just a one kind guy
And I go blow you for now you be like shongai time
The records I dey, they always get big
The dem dey analyze my punch line rhyme
I don't know how many times I go pree
Say I dey get feelings, I dey crush Genevieve
But when I give you belle, dem dey put am for the news
Dem dey spoil the parole and then life is a obiansu
They see me ball all day
My money stay fat and I ball all way
My n***as in the back and you that we flexing
Your style is a, 'cause you suck all day
I'ma take you to me biza
And you no go need the Visa
Oh, aboki the master
If I no sabi, call me bastard
So, have you been to Bombay?
I go buy you the city, me no go complain
Raaa, you already know what time it is
My name is Ice Prince Zamani
Boom! Boom!

[Verse 4: Navio]
Navio!
Yeah, yeah, yeah
She gon' kill me Lord let there be yo
Not again the man but I better before
Already tried one girl now they better before
I mess you are on the pressure the better he score
Penalty solve, otherwise the energies row
I'm a man, I'ma claim like the Killer Bean squad
We gon' party
What you talkin' enemies for?
With UG, MC so the penalty solve Lord
She gon' kill me, unless I choose to die
Either way he is a mod suicide
It's me in the crew, ah I'm in the corner
Excuse my man, as I lose the camera
So let somebody let loose, get juice
[?]


[Chorus: Wizkid, Sarkodie]
That girl she dey kill me o
I swear she dey kill me o
I want carry her as mommy o
She gas with my money o
The way she carry go down slow o
I swear she dey kill me slow
That girl must follow me go
She just dey follow me go
Charle, dance azonto (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be disco (yɛn kɔ kua)
Charle, show me your ginger (yɛn kɔ kua)
Charle, this no be calypso, ha (yɛn kɔ kua)
Charle, dance azonto
Charle, this no be disco
Charle, show me your ginger
Charle, this no be calypso, gboro yi