E.L
Accra (I Cry)
[Intro: E.L]
Yeah E.L
See I'm a grown man
But sometimes I cry you know
I cry for different reasons but
Most of the time I cry for Accra Accra

[Verse 1: E.L]
Charley so the policeman man stop me tell me say
Charley today diε you for drop something for your boys
I tell am today diε e no good nothing dey my body
Make we see tomorrow I go make you overjoyed
He say anything wey you get for your body make I feel
You be superstar boss you for try
I get 5 Ghana p3 the whole night town make dry
My guy make you no lie see your ride
Alright take 1 Ghana for your pocket
There nor I see say n***a want vex Nonsense!
You sef you dey see me jobless
1 Ghana for my what you go make I bore sef
Komot! Inner light, make I see your license
Road worthy quick show me all your items
Fire extinguisher, triangle
Okay you dey wear shades why? Ebe night time?
Hands up
[Chorus: Joey B]
What they really want from a n***a?
What they really want from me?
I just want more with the paper
Why they wanna hate on me?
This is why I cry, This is why I cry
This is why I cry, This is why I cry

[Verse 2: E.L]
Yeah listen
I came I the game as a young boy
One man solo, no convoy
Then times I just wanted to rap
No shows, no auto-tune, I used my raw voice
Na I dey make beats for all the big artistes
VIP told me you could be like this
Be a big star chale you go see fly shit
Hot girlfriend, with two or three sidechicks
So I speed up, played all the free shows
Stayed up late night in the studio
Booed off stage, came back in beast mode
Sacrificed just to tight up my weak flows
And I swear down I no be perfect
But I work so hard on my craft that I got a fan base worldwide
It hurts that I won GMA, they say I don't deserve it
God damn
[Chorus: Joey B]
What they really want from a n***a?
What they really want from me?
I just want more with the paper
Why you wanna hate on me?
This is why I cry, this is why I cry
This is why I cry, this is why I cry

[Verse 3: E.L]
Yeah chale
On my way to the studio Saturday
Money in my pocket feeling good, capa dey
Thank God for my life & my family, success
Only thing e dey make I dey bore be the traffic
I step top on the highway vim
High speed yelling out money ain’t a thing
Next thing I see young man in my lane on a bike
No lights so I slam on my brakes
Racing, praying God please you for save him
He's in the backseat in pain and I'm screaming
Stay with me, make conversation
Horns blazing as I aim for the hospital
Korle-Bu be closed e be possible?
Went inside screaming, "help I had an accident"
They said, "light off and we don’t know where the doctor went"
R.I.P
[Chorus: Joey B]
What they really want from a n***a?
What they really want from me?
I just want more with the paper
Why they wanna hate on me?
This is why I cry, This is why I cry
This is why I cry, This is why I cry
What they really want from a n***a?
What they really want from me?
I just want more with the paper
Why they wanna hate on me?
This is why I cry, This is why I cry
This is why I cry, This is why I cry