E.L
One Ghana (For Your Pocket)
[INTRO]

[VERSE 1]
Make I confess, I be don yes
You want contest, it be nonsense
Many brothers, dem dey want vex
Dem just want curse the thing God bless
You see dem young girls, dem dey want flex
We get demma numbers on the cordless
We go crush them for some corners
Make them shout oh yes ... demma mothers
But let's be honest, I be the hottest
Many dollars in my pocket
Many daughters dem dey want sex
Plenty rubbers in my trousers
Imagine the concept, it be concert
Them say dem dey want step for my converse
And for my wall seff, it be problem
So so comments from my audience

[HOOK]
One Ghana for your pocket
What you dey go do for the club?
Two Ghana for your wallet
Chale make you go spot whatsup
One Ghana for your pocket
What you dey go do for the club?
Two Ghana for your wallet
Chale make you go spot whatsup
[VERSE 2]
Chale e no fresh, she get boyfriend
We be lovers for the unders
She dey undress, she dey want get
To the wonders in mi boxers
She give me more head till her jaws hurt
A performance for the Oscars
Wey be stop-less, chick is stop-less
Spit hardest,she no go fit contest
Fans dey love us they adore us
We be the ballers cause we dey force yes
Dem all know us, track monsters
You never saw us? chale you for don specs
You know EL is just like chocolate
And i no bore seff but hw3 me auonf3
I go do more jams for the clubbers
With the flat pocket, oh brothers

[HOOK]