9ice
This Life
[Produced by Duncan Mighty]

[Intro]
Oh na na ai ai mo ai
Duncan Mighty
9ice

[Verse 1: 9ice]
Politicians ti mo mo ajelu ni won
Followers ti mo ri omugo ni won
Awon lo ma le adigun, lo ma lade o tun gun mo
Enu okuro won kin se eje o
Ise owo won lan pe lobi eje o
Eni ba ma je president ko fi ogun bura
Eni ba ma je senator ko fi sango bura
E wa ri wipe

[Chorus: Duncan Mighty]
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun

[Verse 2: Duncan Mighty]
Holy don’t know why my leaders they want to bolo
They want to kolo us
When you show dem the truth
Dem go like to call you oluku, oluku and mumu
Them no want to know
Osagirikwa na dem own
They no want to hear your complain
9ice, Wene Mighty, Port Harcourt City
Danu Las Gidi, oh no no no me I cannot deal o
Let's come together and make Naija a better place
Oh-ooh-oh, omi a gana didu o naya
Wene Wene Mighty
Kanu 9ice oh no me I kana lelelele me o kana da
Oh-ooh-oh-ooh-oh, let's be careful
[?]
Oya oya yeah


[Chorus]
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun

[Verse 3: 9ICE & Duncan Mighty]
Oju to ma bani kale, koni taro se pin
Ile sha lapoti n joko de idi
You cannot relax before you go sit
You have to dey sit before you relax
Ohhhh nooo ehhhh

[Chorus]
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun
Omo this life no be mayadekun
You cannot bring it to justice fit
I have to make some jeun jeun

[Outro]
Awanawana yeah yeah yeah
Wenene wanna twatwatwa
This life
This life no be mayadekun
No be, no be
No be, no be mayadekun
This life where we dey
E no be mayadekun
Duncan Mighty
9ice
Ibile, ibile
No be, no be mayadekun