Yemi Alade
Kelele
Rotimi Keys, yeah!
Eh
Yemi Alade
Eh
Effyzzie
Ehn
Eh ah eh ah
Ayakata
My people, how you dey?
From Markurdi to London
Anywhere wey you dey say (kelele)
If your customer don come, make you tell them to help you say (kelele)
Oya na
Eya eya
Make we dey je gbadun kelele
Je gbadun kelele eya
Make we dey miliki kelele
Sisi je gbadun
Call your bobo gbadun
Haha, how are you?
If he bad today, tomorrow adun (kelele)
My brother hustle and pray, God go do am (kelele)
Oya na!
Eya eya
Fiyenle baby
Make we dey je gbadun kelele
Let's go
Eya eya
Ha!
Make we dey miliki kelele
Je gbadun ehn
Baby je gbadun
Make we dey je gbadun kelele
Miliki dey go
Eya eya
Make we dey miliki kelele
Anywhere you dey
Anywhere you dey
If dem ask you say how market today
Make you tell them saaaya
Make you dey je gbadun kelele
Baby tell ten saaay
Make we dey miliki kelele
Bobo bobo tell dem say
Eya eya
Make we dey je gbadun kelele
Aunty make you tell them say
Eya eya
Make you dey miliki kelele
Oya je gbadun eh
Eh
Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole bere mole
(Dusa)
Anywhere you dey
Anywhere you dey
If dem ask you say how market today
Bobo make you tell them say
Make we dey je gbadun kelele
Baby tell them say
Make we dey miliki kelele
Uncle tell them say
Make we dey je gbadun kelele
Aunty make you tell dem say
Make we dey miliki kelele
Ehh
Ayakata
Eya eya
Water to wine, grass to grace
Make you dey je gbadun
From small to plenty
Oh na na
Eya eya
Loke loke oh eh eh
Make we dey miliki kelele
What God has put together, let no man put asunder
Make we dey je gbadun kelele
Ayakata
Make we dey miliki kelele
E don finish, God go do am again