Yemi Alade
Ferrari
[Intro]
Oh oooo ah ah
Uhmm oh baby ah ah
Ferrari
Salary
Ah ah ah

[Chorus]
If you love me you go buy me Ferrari, ah ah
If you like me you go pay me salary, eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah
If you want it you go spend to chop am, eh eh

[Hook]
Cos I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh

[Verse 1]
Oga tia ga na kpa we t'ego (we t'ego)
My mate they do holiday for Chicago (Chicago)
Container nola isi na normal excuse o (excuse o)
I don dey wait so tey wait come dey wait me oh
[Pre-Chorus]
My front eh, my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man, you must ginger
Gucci oh, Fendi oh
Otelu me teyin telu mufu
No dey call me sweet pie with nothing oh

[Chorus]
If you love me you go buy me Ferrari, ah ah
If you like me you go pay me salary, eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah
If you want it you go spend to chop am, eh eh

[Hook]
Cos I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh

[Verse 2]
Oga I don tire to stay mainland
E no go bad if you buy me mansion for Banana Island yeah
Open supermarket for me for Netherlands (yes)
Nothing suppose too much for me as your sweetheart oh
[Pre-Chorus]
My front eh, my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Gucci oh, Fendi oh
Otelu mu teyin telu mufu
No dey call me sweet pie with nothing oh

[Chorus]
If you love me you go buy me Ferrari, ah ah
If you like me you go pay me salary, eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah
If you want it you go spend to chop am, eh eh

[Hook]
Cos I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh

[Outro]
Effyzzie
Yemi Alade eh
Fiokee
DJ Coublon
(Suka Sounds)