Wande Coal
Jelly
[Intro: Maleek Berry]
Hey jelly
Shakey shakey jelly
Oh oh, hey, jelly
Shakey shakey jelly
Hey hey, jelly
Shakey shakey


[Chorus: Wande Coal]
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly eh eh


[Verse 1: Wande Coal]
Oya sexy sexy Diana
She carry baka from Ghana
The way she dance give me fever
And she come dey must me wahala
Oh, I dey feel her
I go carry you to my villa
Hmm she turn me to a winner
Way she dance dey make me go

[Pre-Chorus: Wande Coal]
Sumobi je a connect
Omoge wa collect
Sumobi je a connect
The way you moving correct oh
Sumobi je a connect
Omoge wa collect
Sumobi je a connect
Je a connect

[Chorus: Wande Coal]
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly eh eh

[Verse 2: Wande Coal]
Hey my Chioma oh
She in a Porsche Panamera oh
Looking very very fresher and cleaner oh
If I show your yansh them go ban am eh
Oh my Chioma oh
I go catch you for corner oh
I go dash you my dollar oh
Before you dey go oh
[Pre-Chorus: Wande Coal]
Sumobi je a connect
Omoge wa collect
Sumobi je a connect
The way you moving correct oh
Sumobi je a connect
Omoge wa collect
Sumobi je a connect
Je a connect

[Chorus: Wande Coal]
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly eh eh

[Verse 3: Wande Coal]
Woni jo ni ko ma jo oya baby je kan mo pe
So fun kpé gbedu to le gan ni oh so fun won pe
Ololufe mi o (fe mi)
I give it to you if you lemme
And I dey tell you oh
Nobody be like Wande Coal
[Chorus: Wande Coal]
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
She dey shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly
She dey roll her belly
Mama shakey shakey her jelly eh eh


[Outro: Maleek Berry]
Le le le le le le le le
All my la la la la ladies ah ah
See say, see say Maleek Berry ahn ahn ahn
Woah oh oh oh eh