Iyanya
Sexy Mama
[Intro: Iyanya & Wizkid]
Oh yeah
It's Iyanya
And your boy Wizzy
Yea yea
TripleMG
It's D’Tunes again o
Yeba
Where the ladies at
Let's go


[Verse 1: Wizkid & Iyanya]
Baby give it to me no delay
Baby whine for me no dey waste time
Wizzy baby no shere
Shebi Wizzy baby ati Iyanya
Girl your dance dey make me craze
Girl your dance dey make maga
I'm feeling your sexy waist
And D’Tunes still the best oh
Baby give it to me, just go down low
Pass it to me like Ronaldo
I got the power come and go
Anywhere that you go, girl me I'll go yeah
Keep fronting, I am on to the next
When she's with me, her boyfriend na ex
And she know we the best
Where the ladies at
Let’s go

[Chorus: Wizkid & Iyanya]
Sexy mama (oh ah)
Oya ka jo mama (oh ah)
Ki ya masa mama (oh ah)
Oya ka jo mama (oh ah)
Sexy mama
Oya ka jo mama
Ki ya masa mama
Oya ka jo mama


[Verse 2: Wizkid & Iyanya]
See this sexy lady
She blow, she blow my mind
This girl she one of a kind
Her yansh dey make me maga
Baby shake it
Give it to me don't be late
Gbe sun mo mi, let's relate
Don't be late, my baby
It’s a mad combo
Was that your boyfriend
I don't know
All the girls them are running helter-skelter
Them coming to my condo
Me no talk but she follow
It's time to leave, she say don't go
Tonight is your lucky night
Oya close your eyes for the hmm oh
So she call me Spartacus
See the things money don cause
We young and getting it
And that is why all the girls love us
You can chop my money go now
As long as you ready to carry go down
Girl I'm feeling to open now
Baby
Baby

[Chorus 2: Wizkid & Iyanya]
Sexy mama
Oya ka jo mama
Ki ya masa mama
Oya ka jo mama
Sexy mama
Oya ka jo mama
Ki ya masa mama
Oya ka jo mama
Sexy mama (oh ah)
Oya ka jo mama (oh ah)
Ki ya masa mama (oh ah)
Oya ka jo mama (oh ah)
Sexy mama
Oya ka jo mama
Ki ya masa mama
Oya ka jo mama
Ladies
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
We re we re we re we re we re we re oh ah oh ah
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
We re we re we re we re we re we re oh ah oh ah
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
We re we re we re we re we re we re oh ah oh ah
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
We re we re we re we re we re we re oh ah oh ah

Sexy mama
Oya ka jo mama
Ki ya masa mama
Oya ka jo mama
Sexy mama
Oya ka jo mama
Ki ya masa mama
Oya ka jo mama


[Outro]
Ki ya masa, ki ya masa, ki ya masa
It's Iyanya (yeba)
Ki ya masa, ki ya masa
It's D’Tunes again o (yeba)
Yo it’s your boy Wizzy
E.M.Ezzy
Triple MG
Oh ah
Two thousand and forever
Where the ladies at
It's Iyanya and D’Tunes again