Runtown
Ghetto University
[Intro]
They don't know


[Verse 1]
I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh
I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh
Say everything nice, I say everything big now oh
I swear I no go lie, I like the kind of life I live now o
I remember no be all wey dey witawigo, eh eh
I remember 'cause mama told me so
Never ever going back to my other lifе
So that’s why I'm keeping my eyes on the prizе
Dem tell me say


[Chorus]
For the ghetto, say pity no dey
For mama boot, efizzy no dey
E don tey wey time no dey
Nowadays, nobody wan pay
Na so, na so, na so we just dey dey
Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh
And you already know
Na so the story go
But then anything we do, we do with video
Na so, na so, na so we just dey dey
Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh
And you already know
Na so the story go
But then anything we do, we do with video oh oh

[Verse 2]
Thank you Lord for another day
Every day is a holiday, eh yeah
For my life, there is no complain
But some still try cross my lane
Only lane and other champagne
Thank you Lord for another day, ehn ehn
Every day is a holiday, eh eh
For my life, there is no complain
But some still wan spoil my day
Only day and other champagne
I dey hustle 24/7 o
'Cause too much money is not enough money o
Ibrokwasu fo ni o
Na why I dey thank God o
Thank god for my mummy o
She dey cry to God for me o
I never see this kind thing before o
Na why I dey thank God o
So tell me say

[Chorus]
For the ghetto, say pity no dey
For mama boot, efizzy no dey
E don tey wey time no dey
Nowadays, nobody wan pay
Na so, na so, na so we just dey dey
Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh
And you already know
Na so the story go
But then anything we do, we do with video
Na so, na so, na so we just dey dey
Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh
And you already know
Na so the story go
But then anything we do, we do with video oh oh

[Reprise]
That's why I no go lie, I like the kind of life I live now oh
I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh
Say everything nice, I say everything big now oh
I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh

(saxophone)


[Outro]
No no no no no no no no no no no
Runtown oh oh oh, eh eh eh
Na na
Shizzi, ehen
(Xtraordinaire)

(saxophone)