Runtown
Tuwo Shinkafa
[Chorus: Runtown]
Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima na my lover
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Bani kudi maza dani tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh
Dem tell say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa


[Verse 1: Runtown]
Oya bend low
She no 'gree o
Oya yodi o
She no 'gree o
Baby your body o
Your body is calling o
So I show her the money o
Make you shake your body o


[Pre-Chorus: Runtown]
Shawty go low, go low
I say go low, go low
Baby go low, go low
I say go low, go low

[Chorus: Runtown]
Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima na my lover
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza (oh na na na)
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Bani kudi maza dani tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh
Dem tell say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa

[Verse 2: Runtown]
Oya jagaban
Spending money like a jagaban
Plenty money inside Agbada
So sexy lady, tell me what’s the plan, oh?
What’s the plan oh?
In my dance
Say I like how you carry your yansh, madam
Say I no mind if I wait for night
I just wan show you say I'm the man oh

[Pre-Chorus: Runtown]
Shawty go low, go low
I say go low, go low
Baby go low, go low
I say go low, go low

[Chorus: Runtown]
Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima na my lover
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza (oh na na na)
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Bani kudi maza dani tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh
Dem tell say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa

[Verse 3: Barbapappa] (may be incorrect)
Sufo kuye
Kokuye
Sufo honey honey who dey linger here
Kokuye
Sufo kuye
Kokuye
Sufo honey honey who dey linger here
Kokuye
When I tell dem lishana
Kuki mabana
Tali imalabana
Kale kale imu wana
Shama ri samana
Proti, proti na bana
A pretty Diana
Mami, mami kukana
Ehen