Reekado Banks
Jeun To Da (JTD)
[Verse 1]
I say this world e be small world 
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody gety one life 
And yes we want to flex am

[Chorus]
Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on 
We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up 
If the money e been sure us 
Wetin man go dey work for?
You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit do oh
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do

[Verse 2]
If you get chance to chop life 
My brother chop am well oh
'Cause you deserve am gan 
You don dey work, work, work 
Sip easy does it my brother man, my brother man
Rest assured that you’ve done all what you can, uh, uh, uh
[Chorus]
Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on 
We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up 
If the money e been sure us 
Wetin man go dey work for?
You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit do oh
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do

[Outro]
Oh, oh, oh, oh
Jeun to ta si ni
You don do the one you fit do
My brother my sister 
Jeun to da si kun
Yeaaahh na, na, na
You don do the one you fit do