Davido
Mama Africa
[Intro]
Oh oh oh oh
N-tyze
It’s Humblesmith and Davido again o
Ahh! Mama Africa
Eh eh

[Humblesmith]
See me see temptation
Wetin you carry omo na business “Business” Ah!
The way you roll it up and down, nawa
Obioma you need to sell you market eh

[Pre-Hook/Chorus]
Shake your body when you see Ogaranya
All my ladies o, a wum Ogaranya
Umunnam le tum afam maka, a wum Ogaranya
Nwata kwocha ka o soro Ogaranya

[Hook/Chorus]
Follow me o “Ah eh ah”
Yoyoyo “Ah eh ah”
I no go bobo you “Ah eh ah”
Mama Africa “Ah eh ah”

[Verse 1 – Humblesmith]
Hello, turn up
Rozay dey pop
My love, honey pot
I have come for us
See money, dey chop, rejoice
Because na God ooh
Na you dey give me joy yo “e yo”
Baby you get talent “Get talent o”
The way you roll it up and down, na wa
Obioma go sеll market o
[Pre-Hook/Chorus – Humblesmith]
Shake your body when you see Ogaranya
All my ladiеs o, a wum a Ogaranya
Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya
Nwata kwocha ka, a o soro Ogaranya

[Hook/Chorus – Humblesmith]
Follow me o “Ah eh ah”
Yoyoyo “Ah eh ah”
I no go bobo you “Ah eh ah”
Mama Africa “Ah eh ah”

[Verse 2 – Davido]
Omo mi wey “Ehen”
Omo mi wey no “Ehen”
Omo mi wey no get wahala e eh e
Your body eh, your body o
Your body dey cause a big wahala big ye “oyoyo”
My baby go go dancer “gogogo”
And I go handle all your things financially oh oh oh
Sophistically o
Ye
Na you dey give me joy oh “eh”
Baby you get talent oh “eh”
The way you move it up and down “Nawa”
Obioma go sell market, yo
Eh
[Pre-Hook/Chorus – Humblesmith]
Shake your body when you see Ogaranya
All my ladies o, a wum Ogaranya
Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya
Nwata kwocha ka, o soro Ogaranya

[Hook/Chorus – Humblesmith]
Follow me o “Ah eh ah”
Yoyoyo “Ah eh ah”
I no go bobo you “Ah eh ah”
Mama Africa “Ah eh ah”
Mixing Xenophoster