Odeal
RELiEVER
Lyrics from Snippet

[Intro]
Pretty girl from UK (Steelo, Steelo)
Pretty girl from Lagos (Steelo, Steelo)
Pretty girl from the city (Steelo, Steelo)
Pretty girl from Niger (Steelo, Steelo)
Pretty girl from UK (Steelo, Steelo)
Pretty girl from Lagos (Steelo, Steelo)
Pretty girl from the city (Steelo, Steelo)
Pretty girl from Niger (Steelo, Steelo)

[Chorus]
Sweetie girl, it's your loving I reminisce
Most to be your lover, I cop wedding ring
Anything that you want, I chop everything
Why me oh, why me oh, why me oh?
I dey craze for her, ogogoro mi o
E be like say I'm Romeo, Romeo
Gimme more [?]
And the way that you shake your oku
I [?], I must confess
She need my body inside of her body
E be 'cause I reliеve all that stress
E be 'causе I relieve all that stress
(E be 'cause I relieve all that stress)
Me I ask if you okay, if you fine oh
I no go lie when I say it, I sabi, I sabi you're special, oh
[Verse]
(Baby and) Wetin dey happen [?]
(Baby and) In love with her fashion, she no follow fashion, she no follow
(Baby and) Make I spray you money like I do Yahoo (Yes)
She don't see me for nothing, I wanna move
She don't see me, I tell [?]
(Baby and)

[Chorus]
Sweetie girl, it's your loving I reminisce
Most to be your lover, I cop wedding ring
Anything that you want, I chop anything
Why me oh, why me oh, why me oh?
I dey craze for her, ogogoro mi o
E be like say I'm Romeo, Romeo
Gimme more [?]
And the way that you shake your oku
Baby shake your oku
[?]
Baby girl from SA
[?]
I dey craze...