Wizkid
Lagos to Kampala
[Intro]
The girl them wan take photo
Them love the boy, them love the boy for igboro
Brother, life no be two
That's why right now, my last name na yolo
And nowadays, we dey keep am on the low low
But for the jangolo, all man solo
Na so the boy go
From the ghetto to international


[Hook: Runtown & Wizkid]
I say Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
London to New York to Kigali
Ooh, all the ladies just dey look for me eh eh
Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
Runtown and Wizzy, don't go funny
Oh all the girls just dey fight for me eh eh


[Chorus: Runtown]
Thank God say God no be man
Thank God for the money in the bank oh
Me I'm just sticking to the plan
Me I'm just winning every time oh
And my money on my mind
And my mind on my matter
Mind on my matter eh
24/7 say the boy just dey waka eh
Boys just dey waka eh
[Verse 1: Wizkid]
On the low
I wanna tell you all the things wey you no know
I say for ghetto on the streets wey I dey
I just dey hustle, I dey pray make I blow
But now see I'm on a row
See I dey drop the songs back to back
See I dey go all the place wey dem no go
And my gbedu don dey make the girls loco


[Chorus: Wizkid & Runtown]
I thank God say God no be man
Thank God I'm just sticking to the plan oh
Me I no dey fight any man
Say me want money in the bank oh
And my money on my mind
And my mind on my matter
Mind on my matter ehh
24/7 say the boy just dey waka eh
Boy just dey waka eh

[Verse 2: Runtown]
I never finish
I never talk the one wey happen for Ojota
Some been think say the boy no go blow
I no only blow oh, the Runtown na big boy Doro
Anytime wey we mash up the place
See Runtown and Wizzy, everybody kolo
And you already know
From the ghetto to international

[Verse 3: Wizkid]
I tell you say I never finish
I never tell you one wey happen for Shitta
When the boys tell me say I no go blow
Even solo tell me say I no go blow
Even solo tell me say I no go blow
But now I be boss
See I be actor for the film them be boss
See I dey run everything, I be Doro
Starboy Doro
International Doro oh, eh

[Hook: Runtown & Wizkid]
I say Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
London to New York to Kigali
Ooh, all the ladies just dey look for me eh eh
Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
Runtown and Wizzy, don't go funny
Oh all the girls just dey fight for me eh eh


[Chorus: Runtown & Wizkid]
Thank God say God no be man
Thank God for the money in the bank oh
Me I'm just sticking to the plan
Me I'm just winning every time oh
And my money on my mind
And my mind on my matter
Mind on my matter eh
24/7 say the boy just dey waka eh
Boys just dey waka eh

[Outro]
(And the boys just dey waka eh)
(And the boys just dey waka eh)
(And the boys, and the boys just dey waka eh)
(And the boys, and the boys, and the boys)
(And the boys just dey waka eh)
Maleek Berry, Runtown, Wizzy baby ah
Maleek Berry, Runtown, Wizzy baby ah
Runtown, Wizzy baby ah
Maleek Berry, Runtown, Wizzy baby ah