Phyno
Road to Russia
(INTRO)

Eh eh ehHh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
==Pheelz Mr ProdUcer==

Eh, eh we are hey
Dem go chop am today
Even if I dey sleep oh
I remember where the post dey

Eh, eh we aRe hey [eh ah eh eh EH]
Dem go chop am today [oh oh ohh]
Even if I dey sleep oh, [eh eh]
I remember wheRe the post dey [eh]

(VERSE 1- Olamide)

Them gats to choP am- today
We gats to give them- today
We give them leg over- today
Give them hAt trick- today
Fire shot oh- like Rasheed Yekini dey do
Fire shot oh- like SundAy Oliseh dey do
We no retire- today
We go dey fire- today
‘Paraji the spiriT- today
Fall on me oh- today
Fire shot oh- like Oparaji dey do
Die on the line oh- like Oparaji dey do; yeh
(CHORUS)

[Se se, se se]
Eh, eh we are hey [eh ah eh eh eh]
Dem go chop am today [oh oh ohh]
Even if I dey sleep oh, [yeh]
I remember where the post dey

[Eh ah eh eh eh]
Eh, eh we are hey [eh ah eh eh]
Dem go chop am todAy [oh oh ohh ohh]
Even if I dey sleep oh
I remember wHere the post dey

(VERSE 2- Phyno)

Super Eagles- e dey
Spread the wings oh- e dey
Show them something oh- today
Yokad the nEt oh- today
We must to show them- something weY them never see
Them go hear am oh- something wEy them neVer hear
Chai, Alex Iwobi- e dey
Victor Moses- e dey
Muhammed Onye Ball oh- e dey
Mikel Obi- e dey
See, when them enter oh- ah ah other teams lugana
Them want to try us oh- ah ah obanje gaba
(CHORUS)

[Se se, se se]
Eh, eh we are hey [eh ah eh eh eh]
Them go chop am today [oh oh ohh]
Even if I dey sleep oh, [yeh]
I remember where the post dey

[Eh ah eh eh eh]
Eh, eh we are hEy [eh ah eh eh]
Dem go chop am today [oh oh ohh ohh]
Even if I dey sleep oh {seh}
I remember where the post dey {chai}

(Phyno- VERSE 3)

Haitayo dey here? – e dey!
Amachi dEy here? – e dey!
Kochile dey here? – e dey e dey e dey e dey!
Chai, Shetins Obiafu- e dey!
The boys e bia baLl- e dey!
Nigeria dey here? – e dey e dey e dey e dey!
Chai, Ighalo gba shot- e dey!
DefEnse padabo- e dey!
Attack wesi- e dey e dey e dey e dey e dey!
(EXTRAS)

Seh, chai- e dey; seh- e dey
Iheanacho nanu- e dey e dey e dey e dey e dey!
Ohazi nanu, Coach Rohr
Ale bia Zuper Eagle, ale bia mu, aLe bia mu
Ale bia mu, ale bia mu
HuhuhuhuhUhu
Russia 2018 se mu chinsu Walai!
Se mu chiNsu