Fireboy DML
King
[Intro]
Yeah
Ouh, ah, ah (Ayy)
Fireboy, what's going on?
(Shawdy pull up in the backside)

[Verse 1]
Gbemi sori bi gele
I'm a king, ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me see gbege (mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget see gbagbe
Me I be complete package (ooo)

[Pre-Chorus]
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love, yeah
[Chorus]
Baby (Yeah), baby ,se'mi bi oba, bi oba
I want you to treat me like a king
Baby (Baby), baby, se'mi bi oba (Yeah), bi oba

[Verse 2]
Wetin you need bebe
I get sauce, get juice bebe
I get everything for you babe (As long as you dey, oh)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king, ma fi mi sere
Girl you know so ma lo farawe (Farawe), farawe

[Pre-Chorus]
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love, no

[Chorus]
Baby (Baby), baby, se'mi bi oba, bi oba
Treat me like a king
Baby (Baby), baby se'mi bi oba, bi oba (Yeah, uh, woo)
[Outro]
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e
Ooh, wee (Shawdy, pull up in the back)
Fireboy here so
Shawdy, pull up in the back
Shawdy, pull up in the back