Oxlade
Why?
[Intro]
Oja oja oja daddy
Oja daddy, Alaga Ibile
Oh oh
Oxlade

[Hook: Oxlade]
If I give you love and I no get money (Shey you no go run away)
And if I first carry you ka lo j'aye foreign (Shey you no go lo Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love (Shey you no go run away)
Shey you no go run away o (Away o)

[Chorus: Oxlade]
'Cause omoge me I don try (I don try try try)
I wonder would you be mine (Would you be my bride)
Oh baby I don try (I don try try try)
Lot of my friends dey ask me why
Say na you I choose o why, why why why

[Verse 1: Reminisce]
I'll give you so much loving, wa so pe o ti to
Na you dey make my heart dey go kpokpodikpo
Colour love sun mo red bi zobo, no be pito
My head correct, I sabi I no dey repeat o
Shey you no go run go Malay, don't run away
Ife ti mo ni si e ko se farawe
Many many blessings wey go soon come my way
We can take some time off then we go far away
[Pre-Hook: Reminisce]
Ma nawo le e lori, I'll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja kung-fu
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo

[Hook: Oxlade]
If I give you love and I no get money (Shey you no go run away)
And if I first carry you ka lo j'aye foreign (Shey you no go lo Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love (Shey you no go run away)
Shey you no go run away o (Away o)

[Chorus: Oxlade]
'Cause omoge me I don try (I don try try try)
I wonder would you be mine (Would you be my bride)
Oh baby I don try (I don try try try)
Lot of my friends dey ask me why
Say na you I choose o why, why why why

[Verse 2: Reminisce]
Hehe, gbo na
O je tele Road Safety ko le mona
'Cause to talk the truth, you bad for real omo
Oro di Tupac me and my girlfriend lomo
I would love to love to love you
But we no go comot ijoba n se curfew
Oya FaceTime me, tell me what you up to
Ki n wa farabale gbo e, mo n sip from bottle
[Pre-Hook: Reminisce]
Ma nawo le e lori, I'll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja kung-fu
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo

[Hook: Oxlade]
If I give you love and I no get money (Shey you no go run away)
And if I first carry you ka lo j'aye foreign (Shey you no go lo Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love (Shey you no go run away)
Shey you no go run away o (Away o)

[Outro]
'Cause omoge me I don try (I don try try try)
Ki lo fe sele, ki lo fe happen?
Ki lo fe sele?