GoodGirl LA
Bless Me (Jamaica Remix)
[Verse 1: GoodGirl LA]
When would You bless me
Lord please let me know
I go dey halla o o o
One day girls go blow
Give me anointing
Something wey go flow
I go dey halla o o o
One day girls go blow

[Chorus: GoodGirl LA]
So baba shower your blessing oh oh oh oh
Show me your love oh u eh eh eh
Eh eh e yeah
So baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh
Show me your love oh
Say make you show me your love oh oh

[Bridge: GoodGirl LA]
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
Yeah yeah eeeh
[Verse 2: Tommy Lee Sparta]
Mmmm Father show me the way on this lonely road
Don’t know where to go
My oil is running low
It’s a dark world I hear the crickets crow
Enemies of the night when the zombies out
They wanna take (my mah) soul but them gonna lose
Confuse em o Lord
They wanna study mah move
One day dem ago need the stone wah the builder-man refuse
Think we never have no use that make them throw we a bush

Mmmmm Jah Your blessing make me stronger
What’s in my cup now running over in mah saucer
Time a the master
Jah blessing me no shatter
Am so bless me nave no stress

[Verse 2: GoodGirl LA]
Say I wan make my mama proud
Wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah
Sey me wan run tins for the area oh ohh
Everyday we dey countdown for area ohh
When would you let me know

[Bridge: GoodGirl LA]
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
[Chorus: GoodGirl LA]
So baba shower your blessing oh oh oh yeah
Show me your love oh yeah eh eh eh
Eh eh e yeah
So baba shower your blessing
(Don't let me down, down let me down)
Oh oh oh uh oh oh oh oh
Show me your love oh
Say make you show me your love oh oh