Peruzzi
Majesty
[INTRO]
Baby you're a miracle walahi
Cinderella Cindodo
Be The Bang bang bang
Be the bang bang bang
Bang bang bang bang bang bang
Speroach beatz

[VERSE 1]
Ore
Do-Do...
Dont be shy
I no fit move until I see your light
I’ll cry a river
If I fit walahi
Be the bang bang bang
Baby malo gbagbe
Ah
Say na your cruise I like
Show me that you're miracle tonight
Take me high I wanna feel alright

[HOOK]
If I gum body
Baby go say e dey totori
And I no want to dey bother you
But I wan know if e sure me... sure me
If I gum body
Baby go say e dey totori
And I no want to dey bother you
But I wan know if e sure me... sure me

[Chorus]
Nwannem if you see the mame
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
Suppose dey with me
Nwannem Nwannem
I say nwannem
If you see the mame
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(pikin dey fine like this)
E suppose dey with me
(suppose dey with me)

[VERSE 2]
I promise to kiss you before you wake up
Love you without the makeup
Baby dont break up
I'd touch down before the takeoff
Yeah e yea
Luckily for me you know my P
They say I take you personal
I no fit disagree
Omo na confirm P
If you check am
True talk I no dey run scam
Huncho for my area
So I for like give you your own crown
Luckily for me you too sabi
They say I wan dey take you personal
I no fit disagree

[Chorus]
Nwannem if you see the mame
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
Suppose dey with me
Nwannem Nwannem
I say nwannem
If you see the mame
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(pikin dey fine like this)
E suppose dey with me
(suppose dey with me)

[OUTRO]
Kiss you
Kiss You
Before
You Wake up
Love you
Love you
More without the makeup
Kiss you
Before
You Wake up
Be The Bang bang bang
Speroach beatz
Swaps