2Baba
Jolly Good Fellow
[Intro]
Listen
Shout out to my downtown girl
Na you be my long time girl
Even though you come from the ghetto
Shout out to my uptown girl
Na you be my long time girl
Even though I come from the ghetto
I still be your jolly good fella


[Verse 1: Dammy Krane]
Caught up with your love in Abuja, Sulia and Halima
Now they wanna show me dem believers
But I got a crush on Faleela
She don steal my heart since egbeda
Away away, away away
Now I'm singing onetanamera for where I dey, I swear I dey
See I will never make you cry (cry)
Stay with me all through the night (night)
I will always do you right (right)
We will build castles in the sky eh eh ah
Girl don’t you go away eh ah
Spread down with some layer
To the girls wey dey for area, make a n***a lose control

[Chorus: Dammy Krane]
Shout out to my downtown girl (oh yeah, oh yeah)
Na you be my long time girl (oh yeah, oh yeah)
Even though you come from the ghetto (ge, ge, ghetto)
Shout out to my uptown girl
Na you be my long time girl
Even though I come from the ghetto
I still be your jolly good fella
Shout out to my downtown girl (downtown, downtown)
Na you be my long time girl (downtown, downtown)
Even though you come from the ghetto
You still be my jolly good fella
Shout out to my uptown girl (uptown, uptown)
Na you be my long time girl (long time, long time)
Even though I come from the ghetto (ghetto)
I still be your jolly good fella


[Verse 2: Rocksteady]
Oh baby girl na you my heart desire
One plus one na equal to two
Me and you together
In every kind of weather
Girl you know me and you get along well
You know we get along
And I dey highs for your matter any day, any time girl
Any day, any time
Tonight, I'm gonna give it to you
Give you love, tonight I'm gonna, give it to you
Oya fimisere, fimisere, fimisere, fowosere, fimisere
Fimisere, fimisere, fimisere, fowosere
[Chorus: Dammy Krane]
Shout out to my downtown girl (downtown, downtown)
Na you be my long time girl (downtown, downtown)
Even though you come from the ghetto
You still be my jolly good fella
Shout out to my uptown girl (uptown, uptown)
Na you be my long time girl (long time, long time)
Even though I come from the ghetto (ghetto)
I still be your jolly good fella


[Verse 3: 2Baba]
See nothing do me, nothing do you girl yeah
Lets try to be the best of our world
It doesn’t matter where you come from
All that matters is where we heading to
Let me the king of your kingdom
You be the queen of my kingdom too
Let's take it one step at a time, yeah
Too much money without a dime, yeah
I'm yours and you are mine girl eh
Until the end of time (listen)


[Outro]
All of my island girls, we love you
All of my mainland girls, we love you
All of my Yankee girls, we love you
All of my Ghana girls, we love you
All my African girls, we love you
All of my Carribbean girls, we love you
All around the world, I love you
All of my uni girls, we love you
Awon hashtag, no filter, no filter
This kind of love na no filter
No filter, no filter
I love you to all the smellos
I no forget una o, one love
Hehehe
Ha ha ha ha ah aa a aa aa a a