2Baba
Omo No Dulling
[Intro]
Listen
Tututu
Wey tututu whine it
Yeah
Hypertek, craze man
Make we enter this place
You know understand man
Na so e dey be man
Ok now man
Ha
Dammy Krane man (for the girls)
Rocksteady man
2Baba man
All of us join man, see


[Chorus: 2Baba & Dammy Krane]
Omo no dulling, looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the thing your body wanting
Omo no dulling, looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the thing your body wanting
I want your Coke bottle body now (omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now
Want your Coke bottle body now (omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now

[Verse 1: Rocksteady, Dammy Krane & 2Baba]
Whining now
Love the way that booty banging, ya
Girl you got me going out of control
With the way you dey whine am go bend down low ah
Booty slamming, yeah
Let's do the tutu twining now (listen)
You ain’t got no money take your broke yansh oh
If you ain't got no money take your broke ass oh
If you ain't got no money take your broke yansh oh
Baby, bobo
You see me, I see you (oya)
You like me, I like you
So tell me wetin you wan delay do
Oya make we go carry go no dulling
As I see you for estate you come do
Me sef na wetin I come do
Oya make we start to do the things we come do
Because I don’t want any falling
See as I dey here so
Na craze I just wan craze oh, ha
If you came here without babe oh
Respect yourself and lay low

[Chorus: 2Baba & Dammy Krane]
Omo no dulling, looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the thing your body wanting
Omo no dulling, looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the thing your body wanting
I want your Coke bottle body now (omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now
Want your Coke bottle body now (omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now


[Verse 2: Rocksteady]
Whining now
Love the way that booty banging, ya
Whine that koko and sexy body
Let dem know say you get the body
Fine girl, no dull the body
No dull the body
No dull the body na
So whine am fast for me, mama whine am fast
Dance the azonto for me, mama whine am slow now


[Chorus: 2Baba & Dammy Krane]
Omo no dulling, looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the thing your body wanting
Omo no dulling, looks like your body is calling
Me sef, my body is willing
Willing to be giving the thing your body wanting
I want your Coke bottle body now (omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now
Want your Coke bottle body now (omo no dulling)
Got your figure 8 body now now now now

[Outro: Rocksteady & Dammy Krane]
Uhn, baby girl
Let me see you go hard
Yeah, I wanna see you go hard (hard)
I wanna see you go hard
I wanna see you go
If you ain't got no money, take your broke yansh oh
If you ain't got no money, take your broke yansh oh
If you ain't got no money, take your broke yansh oh
Baby, bobo
Take your broke yansh oh
Sister
Spellz
Ko le re body
Dammy Krane for the girls
2Baba
Rock Steady steady
Hypertek things oh